Music video by Skales performing “Don’t Say Much“
Stream Now:
Listen to “Skales Essentials“ on Apple Music:
Listen to “This is Skales“ on Spotify
Follow Skales On Socials:
Instagram -
Twitter -
Facebook -
Lyrics
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
No Dey whine me o no Dey whine me o
This kind matter Dey precise o
For my mind o I go shine o
Bad energy I decline o
Friends and foe tried to spoil my show Ahn
Dey do me rigimanro Ahn
Dem downplay my glow Ahn
But me I carry ogo ooo
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
#skales #dontsaymuch #proofoflifeep
1 view
2442
823
3 days ago 00:00:14 1
NEW HOLLAND BC5060 BC5070 Square Balers – Power, Efficiency, and Reliability #baler #newhollandbaler
3 days ago 00:00:40 1
Это Действительно Работает! #shorts
4 days ago 00:21:31 1
⚡Москва протестует! Шариатский патруль в школе, педfiлия и этническая группировка в администрации!
1 week ago 00:00:47 1
ЛУКАШЕНКО КРИТИКУЕТ ШКОЛЫ #лукашенко #политика #россия
1 week ago 00:03:44 4
Как нестандартно посмотреть на свою жизнь. Или Теория Относительности Сознания.Ирина Евдокимова.МНШУ
2 weeks ago 00:13:39 1
Кизел я не узнаю тебя / снесли школу / Руины и развалины тоже присутствуют
2 weeks ago 00:12:26 1
PyTorch Practical - Multihead Attention Computation in PyTorch
2 weeks ago 00:58:42 34
Всё трудовое право за 50 минут | ЕГЭ ОБЩЕСТВОЗНАНИЕ 2020 | Онлайн-школа СОТКА
2 weeks ago 00:00:00 32
Dune: Awakening — Livestream #2: Combat
2 weeks ago 00:19:14 1
ПСЕВДОНАУКА В ШКОЛЕ: ТРАДИЦИОННЫЕ ЦЕННОСТИ ИЛИ ЭЗОТЕРИКА?
3 weeks ago 00:03:42 5
Антанович София -“Школа разножанрового вокала ImproviNation“ “Мама“